ilenkogossipparrot

Why I no fit give Mohbad my last respect- Bella Shmurda

Naija singer Abiola Ahmed Akinbiyi wey people sabi as Bella Shmurda don tok why he no go give hin paddie and colleague Mohbad who jus kpai hin last respect. Bella who been dey very close to the musician before hin kpai on Tuesday September 12 don enter sociamedium dey find justice for hin friend.

Hin enter Twitter on Monday 18th September com tok say he no go give Mohbad hin last respect till dem find who kill am.

Bella con add join say those people wey follow cause problem for d guy life sef must show face before hin go pay his last respect give Mohbad.

Bella wey cancel hin show wey he get for Canada cos of hin friend wey jus die tok for Twitter say;

See d kyn girls wey I Dey carry for stage- Ruger

Exit mobile version