Site icon ilenkogossipparrot

WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

Naija rising star, IceSleek been com dis
world with unique talent wey hin carry since when he be small pikin and u fit notice am from hin different type of gbedu and songs wey hin don sing.
Celebrities wey dey give am jinja na dem wizkid, 2pac, Burnaboy and oda pipu as hin con drop hin new gbedu wey hin call “NO GREE”. D song dey focus on how life dey for us Nigerians and how we Dey try survive am.

“NO GREE“ wey get dis hot beat wey fit dash evribody vibe for hin kona and d Babanla for wer guitar dey, Fiokee dey con add hin own join for d gbedu. E con make d song get energy and soft vibe as e change d kyn sound wey IceSleek dey give.

Dis self-acclaimed Afrobeat, Afro-fusion artiste dey create as hin mix d muic dem wey dey trend with hin beta tori wey hin dey gist us.
No beta word fit reach d kyn realness of dis gbedu as e con make IceSleek new generation singer wey get difference.

Make una click d link wey dey for under, share and enjoy dis beta gbedu “NO GREE”.

Click here👇
https://linktr.ee/tuffgigicesleek?utm_source=linktree_admin_share

ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

Exit mobile version