ilenkogossipparrot

Wetin Actor Bolanle Ninalowo tok today shock internet!

Nollywood actor wey pipu sabi, Bolanle Ninalowo don enta sociamedia drop one ogbonge message say hin don end hin marriage with hin wife Bunmi.

For one post wey hin drop for IG, d 43years old actor tok say two of dem agree say make dem end the marriage because of d disagreement wey dem too dey get but hin no drop d full tori. (Omo I been dey use dis hold body o Nawa!!!)

Hin con add say hin heart don break but d kyn separation no too move am, con say make God punish or reward am with wetin hin deserve.

As hin con drop heartbreak emoji con pour d thing wey happen for Instagram;

Make una see wetin uniport lecturer dey use take attendance

Exit mobile version