ilenkogossipparrot

To pay woman brideprice na yeye thing- Naija man dey para

Naija man wey hin name na King Chidi don yarn us say na madness for man to carry millions say na brideprice for woman wey plenty men don knack am free.

Read more: To pay woman brideprice na yeye thing- Naija man dey para

Chidi bin enta Twitter on 1st August dey write d whole mata. As he take reason am say any man wey carry that kyn money put for brideprice for woman wey dey kurukere wit oda men and con carry d same amount use am do wedding na Foolish man. (Be like say woman don do dis guy strong thing)

Hin say to pay money ontop woman head be like say u dey pay for d all men wey don knack am free.

Na so hin take write am for twitter:

https://www.yabaleftonline.ng/foolishness-spending-millions-marry-woman-several-men-knacked-free-nigerian-man-says/

Exit mobile version