ilenkogossipparrot

Singer Ayra Starr dey thank God say she no dey wer she Dey before she make am

Our popular singer wey be Oyinkansola Sarah Aderibigbe wey people sabi am as “Ayra Starr” don remember wetin she Dey do before as she con dey thank God for her journey and the progress wey she don get.

For one post wey she drop her Instagram story, she remember when she Dey sell fruits and vegetables with her gramma for road six years ago.

The 21 year old singer tok say that time she Dey sing for people wey dey like listen to her but now people con dey pay her make she sing for them for global stage.

Ayra Starr wey Don jazzy find am con sign am to hin record label when she Dey 19, con finally give God gratitude as she Dey count all her blessings one by one.

Na the pishur wey she drop for her IG story be this:

BBNaija winner Ilebaye don yarn us wetin she go use the money do

Exit mobile version