ilenkogossipparrot

Naija sisi don yarn wetin do men wey no dey kurukere for their relationship

One naija sisi don drop message for men wey no dey pursue woman upandan say e go hard dem to follow another woman when dem dey relationship or when dem don marry

For one video wey she share, she tok say any man wey no b woman wrapper fit don dey under juju.

According to wetin she Dey tok, she say normal man suppose dey cheat on hin woman and hin suppose don do am before. if dem know say dem no dey do am, she say dem dey under correct juju.

Yul Edochie don tok who hin support for election

Exit mobile version