ilenkogossipparrot

My wife no sabi cook and she Dey call my mama winch- Man dey para

Man wey hin body dey pepper am don enta sociomedium dey para why he wan leave hin wife for marriage.

The man been share all hin worries give relationship counselor for inside email as he no fit dey happy for hin marriage again.

Hin tok say hin wife been agree for the marriage say hin mama go live for the same house with them.
Later the wife con tok say the man mama na winch even as dem still carry the mama out for another house

Omo this matter long o

Daddy Freeze no go church again because of wetin pastor tell am.

Exit mobile version