• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home Viral

“My friend sister been marry ghost”- Naija lady dey yarn us

Sisi Eko by Sisi Eko
August 18, 2023
in Viral
0 0
0
0
SHARES
1
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

One naija woman don drag pipu attention to her mata afta she know say d man wey she been marry for 2 years wey she get pikin for na ghost.

Dis tori been dey for Twitter from d sister of the friend wey tok say d mata been shock her people dem.

She con explain how d mata been scata scata d kyn marriage and pipu con dey ask questions for d relationship and weda d man identity na true abi na lie.

Na so she take write am:

“Today today I don hear wetin my mouth no fit tok. My friend sister don confirm say she marry ghost and dem get pikin(son) togeda. Shey ghost dey real? How he take give am belle? I get many many questions o. Akuko a li mu onu wey mean say Dis kyn tori chop my mouth. Shock don full my body. I been see d family picture. Abeg o I wan ask again how ghost take give woman belle. Before u tok say I wan marry dis person make sure u ask people question o cos ehn. Make u allow your people do research for you make u no go marry ghost o. Hin been want wedding wey small wey 2 or 4 people go come. Dis man con bring people wey hin just know for that state. Hin no bring hin family members. E con be say hin be ghost afta 2 years of marriage and one year old pikin. Abeg dis one pass me”.

See wetin she post;

See how much Davido use buy hin “Timeless” diamond pendant

Tags: Viral
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

Travel

Make Visa for international students remain – report advice

May 14, 2024
Entertainment

WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

April 26, 2024
Entertainment

ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

April 26, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version