ilenkogossipparrot

Make dem leave us make we face our own by oursef- 2baba don yarn wetin Dey hin mind for FBI and Tinubu

Naija singer wey b icon wey hin name na Innocent Idibia and people dey call am 2baba don yarn hin mind as FBI tok say dem wan drop report about our presido Tinubu from October.

Veteran singer sef, Charly Boy don enta Twitter say make hin confam d kyn news wey hin hear for People Gazette

2baba con tok say make FBI go face report of former US presidents and other countries first before dem go come put mouth for naija.

Hin say make dem expose other issues wey dey other countries say make dem leave naija make dem handle their own palava.

Make una see wetin evil people take do with missing FUOYE student

Exit mobile version