ilenkogossipparrot

Congrats to Actor Ifeanyi Kalu and hin wife

Big congrats don dey packaged for Nollywood actor, Ifeanyi Kalu and hin wife Nicole as dem wan be first time mama and papa.

D two jolli couple wey do marriage for december 2021 enta deir instagram page dey broadcast say dem dey expect deir first pikin today, August 11.

Dem been drop love love video for instagram of two of dem as hin wife Nicole dey showcase her big belle, she con dey very happy for d one wey dem wan add to deir family.

Watch video for link:

https://www.yabaleftonline.ng/actor-ifeanyi-kalu-wife-nicole-expecting-first-child-video/

Na so she take write am: “For hin time, hin make everytin fine. i get testimony and i no go fit keep quiet; El Roi d God wey dey see me, don bless me. i don com to dey call am faithful. Everybodi o we dey wait for our pikin and i too like my big belle”.

https://ilenkogossipparrot.com/see-wetin-falz-tok-afta-hin-surgery/

Exit mobile version