• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home Entertainment News

Real warri pikin don yarn us how she take loss weight (video)

Sisi Eko by Sisi Eko
August 30, 2023
in Entertainment News
0 0
0
0
SHARES
3
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

Naija comedian Anita Asuoha aka Real warri pikin don yarn us how she take lepa overnight.

She been cause traffic for sociamedia after she post when she Dey lepa and con promise people say she go teh dem how she take do am.

See pictures of how she be before and now;

So recently she con drop one video wey she agree say yes she do weight loss surgery because say d overload wey she carry before no good for health.

According to her she tok say her husband sef put mouth tell am say make she do the kyn surgery say d weight dey affect her health.

Na so she take write am;

“So na Ikechukwu (hin husband) Dey teh me say make I do surgery coz hin no wan make I die. Omo d thing hard me o, na around that kyn January 2023, I go cry I go go gym I go dey chop small small food, eye go dey turn me coz say I no chop wetin my body want. e con dey hard for me coz d only solution na to do surgery so I go lepa and Dey well. I con say make I try do am naturally but people wey dey around don already conclude say I must do surgery. Omo I no go lie u e hard me ghan. Las las I con man up tell my husband say I Dey ready for d surgery. Na d most hardest decision wey I don take for this life. I con go d kyn weight loss surgery.”
Like this now she say she dey very happy say she do d surgery cos as e be so all d health katakata wey she dey get don comot. She say she no dey feel d headache, knee pain wey doctor tell am say she get.

Warri pikin con write;

“I Dey happy say I been take this kyn decision. I happy say my husband, doctor and my family say make I do d surgery say I go dey alright. I don do am and I Dey kampe. I no dey wake up with headache or say my eye dey turn me and d pain wey I get for body don go. I Dey free now and I Dey very good now”.

See video where she Dey tok wetin happen;

See wetin BBNaija Frodd say he go do for single maale

Tags: Entertainment NewsReal warri pikinVictor Ikechukwu Asuoha
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

created by photogrid
Celebrities

Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

May 8, 2024
Entertainment News

Who be Afronitaaa and Abigail di hearing impaired child dancer from Ghana wey impress judges for Britain’s Got Talent

May 6, 2024
Celebrities

Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

April 30, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version