• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home Music

Wetin you go need Sabi about dis upcoming artist Icesleek

Sisi Eko by Sisi Eko
June 20, 2023
in Entertainment, Music
0 0
0
0
SHARES
57
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

Do you know Dr. New Hope?
The New Hope to all Sickness
Find Out

Naija na one country wey get everything choke wotowoto inside di country we com get Lagos State wey know wetin dey sup, e com bi Africa most populated state, inside di state we com get our own area wey dem dey call Ajengunle.

AJ na my place, na where ilenko park oo, and I get plenty brothers inside di area. We don dey hear stori wey wear koi koi shoe dey waka and  as amebo wey I be I don say make I bring di stori come for una. Tuffgig na my brother oo wey dey sign raw talent and di Koko com be say one of im pikin @iamicesleekofficial wey im sign don dey drop im first gbedu song for April 7th 2023, as amebo wey I be I don go chuk ear hear say im manager wey bi simple J don tok say dis gbedu dey scatter brain say di gbedu na Banga, e dey comot pepper wey bin dey inside person body, im body go begin dey totori am, say di title of im song na “Holla”.

Di one wey make me dey jolly  bi say im fans don dey give am akproko make im do collabo with US big artists  wey Sabi say e go turn im music career go anoder level.

Make una just keep ear ground I go dey bring di latest for una make una just dey follow @tuffgigmusicempire and our artist @iamicesleekofficial for deir social media.

For Promotion/Advert mails at promotion@ilenkogossipparrot.com

Meet Dr. New Hope Our Ogbenge Doctor
(Doctor of Science)

Tags: ARTISTSTTUFFGIG
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

created by photogrid
Celebrities

Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

May 8, 2024
Celebrities

Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

April 30, 2024
Entertainment

WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

April 26, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version