Do you know Dr. New Hope?
The New Hope to all Sickness
Find Out
Davido don finally confirm say him don tie knot with im fiancee Chef Chioma after di amebo wey bin start January say im go imo state go pay chef chi bride price.
On one on one yarn with kiekie, Davido don confirm of im marriage with Chef Chioma, com tok about how im take launch im new record label com sign two new artist morravey and Lagos Olori, aside di timeless album wey im go release come 31st march 2023.
We dey happy say OBO don show for our screen again, com confirm say Im don marry im fiancee, make online in-law go rest.
Make una no forget to dey follow our media pages @ilenkodegossipparrot for Instagram and IlenkoGparrot for Twitter.
For Promotion/Advert mails at promotion@ilenkogossipparrot.com
Meet Dr. New Hope Our Ogbenge Doctor
(Doctor of Science)
