• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home News Politics

Taking My Mandate Nah Sure

Sisi Eko by Sisi Eko
July 18, 2023
in Politics
0 0
0
0
SHARES
63
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

Peter Obi wey bi Labour party presidential candidate for im meeting with  labour party stakeholders don tok say im go make sure say im Waka till di people mandate go reach im hand.

Peter obi wey bi former Governor of Anambra state governor don swear say im go do everything to recover the mandate legally, based on im tweet im don yarn how im follow di stakeholders tok, say make dem still get patience say dis mandate go reach deir hand, dis meeting bin happun for awka.

If una go fit remember say after di presidential election, Obi bin come third for di presidential votes, im com tok say na im win di election and im go prove am to Nigerians. Make una dey follow our social media handles @ilenkodegossipparrot for Instagram and @IlenkoGparrot for Twitter.

Meet Dr. New Hope Our Ogbenge Doctor
(Doctor of Science)

Tags: peter obi
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

Politics

Ireland, Norway, and Spain to recognise Palestinian as state

May 22, 2024
People

Di Ghana 2024 elections registration wey dey target 623,000 new voters

May 9, 2024
People

New constitution dey threaten election of President Faure Gnassingbé wey im family don rule Togo for over 57 years

April 29, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version