Site icon ilenkogossipparrot

Shock full naija mama bodi as she see wetin her mouth no fit tok (Video)

As school don dey break, one naija mama wey pipu sabi am as @golden_queen02 don cry taya for wetin her pikin dey do.

Na so she con share d kyn video of her four daughters as dem dey cook food wey dem no dey see with her pot and fry pan for ontop bed.

D mama con dey para say holiday jus dey start and her pikin dem don begin dey play yeye play.

Na so she take tok am

“Holiday neva reach haf, dey don already turn room to kitchen. Abeg who i vex lai dis?”.

For d video, her pikin dem bin dey use different things wey dem dey use cook and one of dem dey do like say she dey pour something for pot. (Dis one na children for u oo)

D video don go viral as many pipu dey laugh dey comment for her pikin dem skill.

Watch video for down:

https://www.legit.ng/people/1546776-nigerian-mother-opened-childrens-bedroom-knocking-cries-shares-video/
https://ilenkogossipparrot.com/wp-content/uploads/2023/07/trim.93010DB8-1302-4E86-87EA-B9F141C6637E.mov

https://www.legit.ng/people/1546776-nigerian-mother-opened-childrens-bedroom-knocking-cries-shares-video/

Exit mobile version