ilenkogossipparrot

See wetin do Bobrisky papa

Naija crossdresser, Idris Okuneye aka Bobrisky dey mourn afta hin lose hin papa.

Bobrisky bin enta snapchat dey share the kyn heartbreaking news for early mormor on monday, August 14 and con tok say hin papa die dat morning.

Naso hin take write am “Guys my papa don die dis morning”

Nigerians don enta hin sociomedia page dey send am condolences (e mean say to tell person sorry for hin loss)

See wetin hin post,

https://ilenkogossipparrot.com/mosque-don-fall-yakata-for-kaduna-video/

Exit mobile version