• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home Celebrities

Police dey chook eye as Tiwa Savage file petition against Davido

Sisi Eko by Sisi Eko
January 10, 2024
in Celebrities, Entertainment News
0 0
0
0
SHARES
2
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

Di Nigerian Police force don confam say afrobeats singer Tiwa Savage don submit petition say her fellow singer Davido dey bully and threaten her life.

Dis na as both Davido and Tiwa Savage bin unfollow diasef ontop social media sake of di issue wey dey happun between dem.

All of dis wahala between di two popular Nigeria singer bin start according to Tiwa Savage, wen she bin post picture wey include her and one of Davido baby mama wey be Sophia Momodu.

Benjamin Hundeyin wey be di police tok-tok pesin for Lagos state confam say di petition wey Tiwa Savage submit don reach dia hand and dem go begin chook mouth for di mata.

“As you don see di police stamp and di post wey Tiwa Savage make, I fit confam to you say dem don submit dat kain petition to us”, Hundeyin tok.

According to Tiwa Savage, Davido begin dey tok disrespectful words to her ontop di picture wey she post for her own Instagram story.

Tiwa tok for her petition say Davido dey vex for wetin she no know but she need to remind am of how she bin stand gidigba wit di family wen Davido bin lose im son.

According to wetin Tiwa tok for her petition, Davido dey send messages to her manager say she dey taunt am and Davido come dey use malicious words to damage her pesin.

“For 23 December, I bin make a post wey include myself and Sophia Momodu for my Instagram story- wey be feature for Instagram wey go allow you to put up a post for twenty-four hours.”

“Mr David Adeleke bin send messages to my manager wey also dey part of im management team say make I no worry and never say a word to am and dat say I dey taunt am, as e dey utter very đisrespectful, malicious and derogatory words to my pesin.”

Tiwa add say pipo wey dey close to her and Davido don begin dey reach out to ask wetin I do to am say im dey vex say I still dey close to Sophia Momodu wey born one of im pikin, Imade.

According to di petition by Tiwa, Davido dey try make her look like di ‘aggressor’ and different calls and messages don dey disturb her since she bin post di picture wit Sophia for her Instagram story.

“Di events wey happun dat day don lead to plenti calls and messages from our mutual connections, wey dey ask me wetin I do to Mr David Adeleke wey make am dey upset and dat I bin chose to maintain a relationship wit Sophia Momodu, wey im dey get issues wit.”

Davido neva react to di allegations. Dem don try reach im im lawyers but never also respond.

E no also dey clear wetin di police go do next.

How TB Joshua daughter Ajoke face her ‘Daddy’ over accuse of abuse

Tags: DavidoTiwa Savage
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

created by photogrid
Celebrities

Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

May 8, 2024
Entertainment News

Who be Afronitaaa and Abigail di hearing impaired child dancer from Ghana wey impress judges for Britain’s Got Talent

May 6, 2024
Celebrities

Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

April 30, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version