ilenkogossipparrot

PDP don suspend Fayose and Ayim based on say dem dey do anti party activities

Do you know Dr. New Hope?
The New Hope to all Sickness
Find Out

The people’s Democratic Party don suspend former governor of Ekiti state, Ayodele Fayose, com suspend Senate President Ayim Pius, suspend other party officials like prof Dennis Ityavyar and Dr Aslam Aliyu say dem no dey promote deir party say dem don dey cause katakata for inside deir party.

PDP com carry Governor Ortom give discipline committee say im follow show imself for anti-party. Di National working committee( NWC) and people democratic party don join meeting together com discuss dis wahala before Dem come with The people’s Democratic Party (PDP) call out names of di people wey no wan progress their party com suspend Dem.

Dis country na better comedy skit wey all dis politicians just dey show us, if una never begin follow our page oya run go follow our Instagram page @Ilenkodegossipparrot and Twitter IlenkoGparrot .

For Promotion/Advert mails at promotion@ilenkogossipparrot.com

Meet Dr. New Hope Our Ogbenge Doctor
(Doctor of Science)

Exit mobile version