• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home Nigeria

NUC list 58 illegal universities dem close down wey no get license to operate

Sisi Eko by Sisi Eko
January 3, 2024
in Nigeria
0 0
0
0
SHARES
3
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

National Universities commission for Nigeria don release list of illegal universities wey dem don close down.

Dis decision dey follow di Nigeria goment decision to suspend accreditation of degree certificates from Benin Republic and Togo.

Inside one document wey dem publish for dia website, di commission list di 58 universities and degree awarding schools wey dem describe as “degree mills.”.

Di university police say dem don inform di relevant law enforcement agencies so dem go carry out di necessary action.

Di commission say dis ‘degree mills’ no get any license from di kontri goment to operate.

Di under-listed “Degree Mills” no get license by di federal goment and diafore dem dey close down for breaking di Education (National Minimum Standard etc.) Act CAP E3 Law of di Federation of Nigeria 2004.

Di statement draw ears give parents and students say: “anybody wey patronise or obtain any certificate from any of dis illegal institutions dey do am on his or her own risk.

“Certificates wey dem collect from dis sources no go dey recognised for NYSC, Employment and further studies.”

NUC dey also torchlight eight oda universities wey dem add for di list, and e even carry some of dem go court.

E say di purpose of di investigate plus court case na to recover di illegal fees plus oda charges wey dem sama pipo wey apply to dem, and also make sure say di ones wey guilty face punishment.

Di list of universities include:

1. University of Accountancy and Management Studies, wey dey operate anywia for Nigeria

2. Christians of Charity American University of Science & Technology, Nkpor, Anambra State or any of im oda campuses

3. University of Industry, Yaba, Lagos or any of im oda campuses

4. University of Applied Sciences & Management, Port Novo, Lagos – Ibadan Expressway and im Annex for 41, Ikorodu Road, Republic of Benin or any of im oda campuses for Nigeria

5. Blacksmith University, Awka or any of im oda campuses

6. Volta University College, Ho, Volta Region, Ghana or any of im oda campuses in Nigeria#

7. Royal University Izhia, P.O. Box 800, Abakaliki, Ebonyi State or any of im oda campuses

8) Atlanta University, Anyigba, Kogi State or any of im oda campuses

9) United Christian University, Macotis Campus, Imo State or any of im oda campuses

10) United Nigeria University College, Okija, Anambra State or any of im oda campuses

11) Samuel Ahmadu University, Makurdi, Benue State or any of im oda campuses

12) UNESCO University, Ndoni, Rivers State or any of im oda campuses

13) Saint Augustine’s University of Technology, Jos, Plateau State or any of im oda campuses

14) Di International University, Missouri, USA, Kano and Lagos International Professional College of Administration, Science and Study Centres, or any of im oda campuses for Nigeria

15) Collumbus University, UK wey dey anywia for Nigeria

16) Tiu International University, UK wey dey operate anywia for Nigeria

17) Pebbles University, UK wey dey operate anywia for Nigeria`

18) London External Studies UK wey dey operate anywia for Nigeria

19) Pilgrims University wey dey operate anywia for Nigeria

20) Lobi Business School Makurdi, Benue State or any of im campuses for Nigeria

21) West African Christian University wey dey operate anywia for Nigeria

22) Bolta University College Aba or any of im campuses for Nigeria

23) JBC Seminary Inc. (Wukari Jubilee University) Kaduna Illegal campus

24) Westlan University, Esie, Kwara State or any of im campuses for Nigeria

25) St. Andrews University College, Abuja or any of im campuses for Nigeria

26) EC-Council University, USA, Ikeja Lagos Study Centre

27) Atlas University, Ikot Udoso Uko, Uyo Akwa Ibom State or any of im campuses for Nigeria

28) Concept College/Universities (London) Ilorin or any of im campuses for Nigeria

29) Halifax Gateway University, Ikeja or any of im campuses for purposes of NYSC, employment, and further studies. Nigeria

30) Kingdom of Christ University, Abuja or any of im campuses for Nigeria

31) Acada University, Akinlalu, Oyo State or any of im campuses for Nigeria

32) Fifom University, Mbaise, Imo State or any of im campuses for Nigeria

33) Houdegbe North American University campuses for Nigeria

34) Atlantic Intercontinental University, Okija, Anambra State

35) Open International University, Akure

36) Middle Belt University (North Central University), Otukpo

37) Leadway University, Ughelli, Delta State

38) Metro University, Dutse/Bwari, Abuja

39) Southend University, Ngwuro Egeru (Afam) Ndoki, Rivers State

40) Olympic University, Nsukka, Enugu State

41) Federal College of Complementary and Alternative Medicine,

Abuja

42) Temple University, Abuja

43) Irish University Business School London, wey dey operate anywia for Nigeria

44) National University of Technology, Lafia, Nasarawa State

45) University of Accountancy and Management Studies, Mowe

46) University of Education, Winneba Ghana, wey dey operate anywia for Nigeria

47) Cape Coast University, Ghana, wey dey operate anywia for Nigeria

48) African University Cooperative Development (AUCD), Cotonou, any of im oda campuses Benin Republic, wey dey operate anywia for Nigeria

49) Pacific Western University, Denver, Colorado, Owerri Study campuses Centre

50) Evangel University of America & Chudick Management or any oda wey dey operate anywia for campuses

51) Enugu State University of Science and Technology (Gboko or im oda campuses)

52) Career Light Resources Centre, Jos

53) University of West Africa, Kwali-Abuja, FCT

54) Coastal University, Iba-Oku, Akwa-Ibom State

55) Kaduna Business School, Kaduna

56) Royal University of Theology, Minna, Niger State

57) West African Union University, wey dey Collabo wit International Professional College of Administration, Science and Technology Nigeria, wey dey operate anywia for Nigeria

58) Gospel Missionary Foundation (GMF), Theological University. 165 Iselo road, Cele bus stop, Egbe-Ikotun, Lagos

List of illegal universities wey dey under investigate

1) National University of Nigeria, Keffi, Nasarawa State

2) North Central University, Otukpo, Benue State Campus

3) Christ Alive Christian Seminary and University, Enugu

4) Richmond Open University, Arochukwu, Abia State. Nigeria

5) West Coast University, Umuahia

6) Saint Clements University, Iyin Ekiti, Ekiti State Nigeria

7) Volta University College, Aba, Abia State

8) Illegal Satellite Campuses of Ambrose Alli University

Latest on Japan earthquake wey don kill ova 40 pipo so far

Tags: NewsUniversity
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

Nigeria

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024
Nigeria

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024
News

Labour unions outline grounds for suspending nationwide strike as dem tok wetin go happun next

June 5, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version