ilenkogossipparrot

Nollywood actress Gbemi Anjola don die of cancer.

Do you know Dr. New Hope?
The New Hope to all Sickness
Find Out

Nollywood Actress Gbemi Anjola wey bi one of di fast rising actress for Naija don die yesterday wey bi march 25th 2023. Di 33yr old lady bin dey get wetin over Sabi people dey called Ovarian cancer wey close source tok say e bin start for 2021.

She com go Dubai go do chemotherapy com come back after six months wen dem release am say she don free. But last month she com dey complain say she dey get small headche, say she dey get memory loss, dem com carry di Nollywood actress go hospital dey come tok say she needs drug wey bi 500k but di Wahala come start again after yesterday she com get di headche dem carry am go hospital before she come die for di hospital.

Make her soul rest in peace, if una never begin follow our social media pages make una rush go @ilenkodegossipparrot for Instagram and IlenkoGparrot for Twitter follow us.

For Promotion/Advert mails at promotion@ilenkogossipparrot.com

 

Meet Dr. New Hope Our Ogbenge Doctor
(Doctor of Science)

Exit mobile version