ilenkogossipparrot

I no win dis election because of Peter Obi; Alex Otti

Do you know Dr. New Hope?
The New Hope to all Sickness
Find Out

Abia state Governorship elect Dr Alex Otti don tok say im no win dis election because of former presidential candidate Peter obi say im don win election before Peter obi even joined the party.

On one on one interview with channels Abia state Governorship Elect Alex Otti tok say for 2015 wen im still dey APGA party say peter obi no dey there say im don join LP before Peter obi even buy LP form.

Im con dey tok say dem don dey prepare to fight di way dem fight for 2015, say on a normal im suppose win dis election but e go be on a small margin na im make im go appreciate Peter obi say na im make dem win with land slide.

Dis politics ehh, if you never ready for am no Join body ooo, but make una no forget I be Aj pikin make una dey follow my handle @ilenkodegossipparrot for Instagram and IlenkoGparrot for Twitter.

For Promotion/Advert mails at promotion@ilenkogossipparrot.com

Meet Dr. New Hope Our Ogbenge Doctor
(Doctor of Science)

Exit mobile version