• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home Entertainment News

How your favourite celebrities celebrate Christmas in fotos

Sisi Eko by Sisi Eko
December 26, 2023
in Entertainment News
0 0
0
0
SHARES
1
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

Christmas na di period wey most families dey spend time togeda to bond.

One of di trends for Christmas na to use Pyjamas or any cloth use snap family foto near di Christmas tree.

Dis tradition dey happun evri year and celebrities around di world wey dey celebrate di season too no dey use am joke.

Dis year, Nigerian celebrities don begin post dia family fotos wey don dey trend for social media.

One of di foto wey pipo dey tok about well well for social media na di one wey di Wellingtons snap.

Nigerian Actress, Adesua Etomi Wellington post her family Christmas foto wit her husband wey be actor, pastor and politician, Banky Wellington and dia son.

“From our family to yours, Merry Christmas and a Blessed New Year,” she write on social media

Nollywood Actor and Actress, Stan and Blessing Nze post dia family foto too as dem pose wit dia son.

Di couple wish all dia fans Merry Christmas as dem write “May di joy of dis season never depart from your household. Merry Christmas”

Stan Nze and Blessing Obasi marry for September, 2021 and dem welcome dia son dis year, 2023.

Di Asuoha’s dey say Merry Christmas!!!” Dis na wetin popular Nigerian comedian Anit Asuoha wey pipo sabi well well is Real Warri pikin postfor her verified instagram page.

Di social media influencer and dancer post fmily foto wit her husband and children to celebrate Christmas.

Anita and her husband Ikechukwu na popular couple wey pipo sabi well well for dia marriage tori, dia second ‘dream wedding’ and Anita weight loss tori wey ginger pipo especially women.

Pastor Mildred and Kingsley Okonkwo na couple wey pipo sabi well well sake of dia relationship discussions and posts.

Pastor Kingsley wey dey popular as Pstor K share im Christmas message.

“Merry Christmas my pipo. We speak peace, joy and above all love to all your homes , see you next year.” dem tok.

Kingsley na pastor and ogbonge relationship and marriage coach wey dey guide young d old pipo on how to marry and have a happy marriage

Hilda Baci na di popular Nigerian chef wey scata internet wit di Guiness World Records longest cooking marathon of over 93 hours.

Se become popular afta she set new record for hasef for May 2023.

“Happy Jesus birthday evrione,” na wetin Hilda Baci write as she pose wit Christmas tree.

Even though dem don comot her name, her name still dey dia and she melt hearts wit her resilience and also ginger oda pipo to try to break any record of dia choice.

“I thank una for giving me an amazing year! Merry Christmas “. Dis na from Nollywood Actress and Producer Ruth Kadiri.

Di mother of two pose wit her children to celebrate Christmas.

Ruth Kadiri wey start her career as actress don grow to producer, sotay she dey producer and her movies for her channel online.

Ruth kaditi na one of fans favourite wit ogonge movies to her name.

Christmas messages from leaders around di world

Tags: Entertainment NewsViral
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

created by photogrid
Celebrities

Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

May 8, 2024
Entertainment News

Who be Afronitaaa and Abigail di hearing impaired child dancer from Ghana wey impress judges for Britain’s Got Talent

May 6, 2024
Celebrities

Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

April 30, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version