• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home News

Gunmen don kidnap students for Nasarawa university community 

Sisi Eko by Sisi Eko
December 7, 2023
in News
0 0
0
0
SHARES
2
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

Protest don break out for Lafia, capital of Nasarawa state North Central Nigeria afta armed storm one university community, kidnap some students.

Tori of say bandits kidnap about seven students of Federal University come out on Thursday.

Di attack wey happun on Wednesday night cause anxiety among di students wey don carry protest waka for di town.

Police for Nasarawa state say dem neva get di informate.

“E get wetin happun for one Bar for Gandu yesterday [Wednesday], information no clear as to di victims. So, I no fit tok until I get facts and figures from our men for di area,” Ramhan Nansel police spokespesin tok.

Ibrahim Ismaila, president of University utudent union say di attack been happun around 11 pm on Wednesday night, for inside Gandu community.

Ismaila tok say incidents of kidnap na “regular occurence” for di school area and we di students no dey feel safe at all at all”.

Di student union leader wey tok how di attack happun say dem bin hear say some bad boys dey harrass some students, dey snatch pipo phones, around “Confidence Lodge”.

“We go di wit some security pipo from di school, we also call soja pipo and dem come wit three vehicle, but before we reach, di attackers don run,” e tok.

“But for night, I get call say gunmen don enter Gandu, and dem carry about seven students from dia. Di two students wey survive di attack been hide for inside ceiling,” di SUG president tok.

“Dis kain tin na wetin dey happun regularly for dis university. Even our State govnor (Abdullahi Sule) bin visit us some weeks ago, and e tok plenty tins wey im go do to stop insecurity for di university. E tok beta beta tins o, but nothing don happun since den, and situation still dey go on.”

“Dis matter sef don pass our vice vhancellor, becos im sef don try im best. Even sojas dey come regularly, but diz kidnappers don sabi wen to attack and which routes to follow run.”

UK don tok things wey go fit stop japa for naija and oda contris 

Tags: News
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024
News

Labour unions outline grounds for suspending nationwide strike as dem tok wetin go happun next

June 5, 2024
Politics

Ireland, Norway, and Spain to recognise Palestinian as state

May 22, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version