ilenkogossipparrot

FRSC don return 27.1million naira wey dem see for accident scene

Do you know Dr. New Hope?
The New Hope to all Sickness
Find Out

FRSC chairman Ali Biu don give upper hand for im patrol team wey return 27.1million naira wey dem see for accident scene for Osun state.

From di statement wey di chairman tok,  Bui, don raise upper hand say deir team don show honesty and good conduct say dem no only show say dem dey professional for deir work but dem show say better people wey never corrupt still dey FRSC, com tok say di money wey dem recover from di scene dem return am back wen DPO, Ilesa of Benin and Hausa head of community dey ground make dem see di money korokoro.

No bi to dey return money, make dem stop dey collect money from drivers .

If una never begin dey follow us make una dey rush go our page for Instagram @ilenkodegossiparrot and for Twitter @ilenkoGparrot.

 

For Promotion/Advert mails at promotion@ilenkogossipparrot.com

Meet Dr. New Hope Our Ogbenge Doctor
(Doctor of Science)

Exit mobile version