• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home Entertainment News

Chacha Eke Husband, Austin Faani don yarn us how e be for am wey marry person wey hin head no correct

Sisi Eko by Sisi Eko
August 24, 2023
in Entertainment News
0 0
0
0
SHARES
1
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

Austin Faani wey b Nigerian Filmmaker and husband of one popular actress, Chacha Eke-Faani don share hin experience as he Dey take live with him wife wey get mental issue.

If u remember well say hin wife na mama of four and she dey do advocate for people wey get mental health wahala. She con open up about her mata for one of her outreach event about how she Dey take manage her Bipolar disorder (All this fat fat grammar. No worry I go break am down for una. Bipolar disorder mean say people wey fit dey low sometimes and sometimes dem go dey like person wey dem charge).

She con yarn dem how she Dey stay for Lagos beach, hotels dem and street. She say e get one time wey she enta boat go Ghana with fake ID.

She con add say e get one time wey she Dey fear for house for that kyn 3 early mormor say she go Asaba motor park go enta moto wey dey go lag.

Her husband Austin con add hin own dey yarn dem as e take be for am wey dey stay with am. Him say one morning by one say d hin wife use loud noise for mirror wake am up say people dey comot for the mirror na why she break am.

Hin say as hin wife health con dey worse dey go hin no get choice con carry am go church make dem pray for am.

Hin tok all d places wey dem go and d things wey dem don do before dem con tell am say she get Bipolar disorder.

Naija sisi don yarn wetin do men wey no dey kurukere for their relationship

Tags: Austin FaaniChacha Eke-FaaniEntertainment News
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

created by photogrid
Celebrities

Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

May 8, 2024
Entertainment News

Who be Afronitaaa and Abigail di hearing impaired child dancer from Ghana wey impress judges for Britain’s Got Talent

May 6, 2024
Celebrities

Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

April 30, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version