Nigeria goment don order di suspension of Dana Air, one local airline for Nigeria. Di suspension dey come sake of...
Read moreDetailsAuthorities for University of Port Harcourt don make u-turn for dia response to one viral video wey bin show as...
Read moreDetailsDi coroner wey dey look into di death of di death of 12-year-old Sylvester Oromoni don finally tok wetin dey...
Read moreDetailsCourt don sentence ogbonge Nigeria celebrity Idris Olanrewaju Okuneye wey pipo sabi as Bobrisky to prison. Justice Abimbola Awogboro deliver...
Read moreDetails38-Year-Old Omobayo Marvellous Godwins don take oath of office as di new deputy govnor of Edo State, south-south Nigeria. Edo...
Read moreDetailsNigeria don recova 30bn naira ($24m; £19m) from one suspended minister as part of one ongoing corruption investigation, Financial watchdog...
Read moreDetailsNational Identity Management commission say Nigerians now fit correct dia date of birth by themselves. NIMC announce dis new update...
Read moreDetailsDi Nigerian Army don declare eight pipo wanted sake of di killing of soldiers for Okuama community of Delta State...
Read moreDetailsDi Nigerian Army don announce say dem successfully “stop kidnapping attempt” and stop16 victims wey dem wan gbab from one...
Read moreDetailsDi House of Representatives for Nigeria don pass di bill wey go increase di salary and allowances of judges for...
Read moreDetails © ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH