One pesin don die and more dan 30 more pipo bin injure inside di Singapore Airlines flight wey comot London....
Read moreDetailsDi Federal High court don convict one medical doctor Dr Anuoluwapo Adepoju sake of say she fail to appear bifor...
Read moreDetailsDi Nigerian goment dey propose to add N18,000 to di current N30,000 national minimum wage, making it N48,000 for di...
Read moreDetailsEmirates Airline go resume dia services for Nigeria from 1 October 2024, dis na wetin operators of di airline tok....
Read moreDetailsNo ogbonge evidence dey say post-study visa for international students dey "abused", report tok. Di Migration Advisory Committee tok say...
Read moreDetailsUgba Edogori Amorji Nike na small community for Enugu State, South East Nigeria. Pipo wey dey dia na settlers from...
Read moreDetailsNamibia don reach one ogbonge stage wey go end mother-to-child transmission of HIV and Hepatitis B, di World Health Organisation...
Read moreDetailsNigeria goment don order di suspension of Dana Air, one local airline for Nigeria. Di suspension dey come sake of...
Read moreDetailsSpain dey plan to scrap dia so-called "golden visa" scheme, wey dey grant fast-tracked residency to non-European Union nationals in...
Read moreDetailsNigeria don recova 30bn naira ($24m; £19m) from one suspended minister as part of one ongoing corruption investigation, Financial watchdog...
Read moreDetails © ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH