• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home BBNaija All Stars

BBNaija All Stars: Adenita don break up. Read full gist (video)

Sisi Eko by Sisi Eko
September 23, 2023
in BBNaija All Stars
0 0
0
0
SHARES
1
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

E be like BBNaija All Stars lovers, Venita and Adekunle don finally scatter wetin dey between dem as dem been get one ogbonge disagreement yesterday.

Venita wey b actress and mother of two been plan romantic dinner for her and Adekunle so dem go fit celebrate deir love as d show don dey finish and dem no know if dem go fit make am reach d final week.

The lovebirds been set wear better cloth con go garden make dem enjoy their dinner on friday night. E con be say things no con go d way wey dem take plan am as dem con vex eachother.

After the kyn worwor dinner, d housemates con begin dey ask dem how d thing take go. Na so Venita con tok say d dinner no make sense, say na rubbish.

The reply con make Angel wan know wetin really sup that night. Venita con explain d mata give Angel say Adekunle been dey joke say hin go come hin child naming ceremony. Wey con mean say he no wan get anything do with am after the show. Na so she con vex because d comment wey he give am no make sense to am.

The 36 year old reality TV star con begin dey cry for inside bathroom cos of d kyn drama, Angel con begin dey calm am down.

Watch the video for down,

Singer Tems don finally answer people wey tok say she get belle

Tags: AdenitaBBNaija All Stars
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

BBNaija All Stars

2023 top celebrity weddings plus di marriages wey crash for di year

December 29, 2023
BBNaija All Stars

BBNaija winner Ilebaye don yarn us wetin she go use the money do

October 11, 2023
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version