Senator Abdul Ningi chop suspension for N3 trillion budget padding allegations
Di Nigerian Senate don suspend Senator Abdul Ningi wey dey represent Bauchi central sake of di 3 trillion budget padding...
Di Nigerian Senate don suspend Senator Abdul Ningi wey dey represent Bauchi central sake of di 3 trillion budget padding...
Di goment of di United Kingdom (UK) don issue one new migration policy wey go affect care workers wey dey...
Muslims around di world begin dis yearly fast on Monday 11 March as dem enta di number nine month for...
Di combined funeral service for di late Chief Executive Officer of Access Holdings, Herbert Wigwe, im wife Chizoba and son...
At least 28 of di almost 300 pikin dem wey gunmen kidnap don escape, na wetin Kaduna state govnor tell...
Di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) tok say forensic investigation show say signatures wey former Central Bank govnor, Godwin...
Gunmen don kidnap small pikin dem for one goment school for Kuriga town, Chikun Local Go, northwest Nigeria. Bandits enta...
Binance say dem go stop all service wey dem dey provide for di Nigeria Naira Service. Di biggest cryptocurrency exchange...
Police for South Africa dey question four pipo ova di disappearance of one six-year-old girl wey go missing two weeks...
Facebook and Instagram users for Nigeria suddenly discover say di networks sign dem out. Di two social media platforms wey...
© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH