Di Ghana 2024 elections registration wey dey target 623,000 new voters
Wit seven months to di general elections for Ghana, di electoral commission don begin one limited registration exercise to capture...
Wit seven months to di general elections for Ghana, di electoral commission don begin one limited registration exercise to capture...
Court don grant bail to di former minister for aviation, Hadi Sirika. Oga Sirika bin plead 'not guilty' to a...
Di president of Kenya Williams Ruto don finally announce date wey school children go resumption for di kontri afta flood...
Central Bank of Nigeria (CBN) don direct Deposit Money Banks (DMBs) and financial institutions to suspend processing fee on deposits...
Banks for Nigeria go begin charge 0.5 percent cybersecurity levy for evri electronic transfer wey pesin do. Dis charges go...
Ice Sleek latest jam,"No Gree," dey make waves for di Nigerian music scene, and people dey compare am to di...
Namibia don reach one ogbonge stage wey go end mother-to-child transmission of HIV and Hepatitis B, di World Health Organisation...
Two female Ghanaian dancers dey trend afta dia amazing performance for Britain’s got talent audition wey happun on Saturday. Afronitaaa...
Di president of Kenya Williams Ruto don announce further postponement of school children resumption for di kontri. Di president tok...
Turkey don suspend all business trade with Israel sake of im bombing for Gaza, sake of di "worsening humanitarian tragedy"...
© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH