BBNaija star Bella don reply fan wey ask am wetin she go do if Sheggz no marry am.
Reality Tv star Bella Okagbue don drop ansa for one of her fan wey ask am say wetin she go...
Reality Tv star Bella Okagbue don drop ansa for one of her fan wey ask am say wetin she go...
Man wey hin body dey pepper am don enta sociomedium dey para why he wan leave hin wife for marriage....
Media personality Daddy Freeze don yarn the reason why hin quit church because of how hin pastor dey do am....
Popular media personality, Bolanle Olukanni don enta sociomedium dey yarn us how she take dey reason kpanshing (sex) for love...
Phyna wey b BBNaija season 7 winner don call our ogbonge singer Davido because of wetin hin do for Twitter....
Our popular singer wey be Oyinkansola Sarah Aderibigbe wey people sabi am as “Ayra Starr” don remember wetin she Dey...
Ilebaye Odiniya wey b BBNaija winner don drag people eye for her mata as she been yarn them as how...
Sociomedium people don go find old video of BBNaija ex housemates Kess and Christy O wey show say true true...
One naija man dey shocked say hin wife to be don kurukere with five men since nine months wey he...
Naija lady don enta sociomedium dey yarn us how her four bedroom house and bar been take catch fire after...
© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH