YouTube delete Emmanuel TV Channel of disgraced mega church leader TB Joshua
YouTube don terminate di official channel of disgraced Nigerian televangelist TB Joshua megachurch say e violate dia hate speech policies....
YouTube don terminate di official channel of disgraced Nigerian televangelist TB Joshua megachurch say e violate dia hate speech policies....
Bureau de change operators for Nigeria capital, Abuja, don shutdown business starting from Thursday. Dia counterparts for Kano, Nigeria second...
Di value of di Nigeria naira don drop di kain drop wey no ever happun before for di history of...
Household of David church for Ikeja, Lagos Nigeria don burn. Di church catch fire di day dem suppose begin a...
Former Pakistani Prime Minister Imran Khan don dey sentenced to 10 years in jail inside one case wia dem accuse...
Afta seven years of trial, one high court for Ghana finally sentence twelve pipo wey kill one soldier, to life...
Osun State Police command don confam di arrest of Ejigbo prince as dem dey conduct investigation ova di death of...
West Africa kontris Burkina Faso, Niger Republic and Mali don announce say dem don comot from di Economic Community of...
Popular Lagos pastor Oluwafeyiropo Daniels don chop life imprisonment for rape for rape. On Friday January 26, Justice Ramon Oshodi,...
Two big football nations for Africa go meet for di Round of 16 for di Africa Cup of Nations on...
© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH