BDC operators, market react to EFCC clampdown as goment continue to try save di naira
Di Nigeria goment don continue dia raid on Bureau De Change, BDC, operations for various parts of di kontri as...
Di Nigeria goment don continue dia raid on Bureau De Change, BDC, operations for various parts of di kontri as...
National Chairman of Labour Party, Julius Abure don regain im freedom afta police release am on bail. Labour Party confam...
Basic food items don become too expensive for many Nigerians to afford. For some parts of di kontri, pipo don...
Wit di way inflation dey rise, wey dey make tins especially food items to cost well well for Nigeria, e...
Alexei Navalny wife, Yulia don always keep low profile as she insist say her main role na to be wife...
Since William Ruto of Kenya and Bola Tinubu of Nigeria become presidents, dem don face similar criticism ova dia frequent...
Di Federal Competition and Consumer Protection Commission (FCCPC) don close one big store for Abuja, Nigeria capital. Dem close Sahad...
Mixed reactions don greet di announcement say Nigeria no fit sustain electricity subsidy again. Experts for di power sector say...
Di news come around 14:00. Paramedic Mahmoud al-Masry and di rest of im team bin dey for di al-Awda hospital...
Di former Secretary to di goment of di Federation of Nigeria Boss Mustapha say im no know anytin about how...
© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH