Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?
Hunter Biden conviction sake of e lie about im drug use on one handgun licence application matter go be one...
Hunter Biden conviction sake of e lie about im drug use on one handgun licence application matter go be one...
President Bola Tinubu address Nigerians on June 12 Democracy Day, to mark di kontri 25 years of uninterrupted democracy. For...
One group of Nigeria House of Representatives dey push for single term of six years for presidents and govnors. Di...
One military aircraft wey carry Malawi vice president Saulos Chilima don miss wey don make authorities begin search for am,...
Di Nigeria Labour Congress (NLC) and di Trade Union Congress (TUC) don call off off dia nationwide strike. Both goment...
One mama wey her son kill imself just six hours afta e dey targeted by "sextortionists" dey campaign to raise...
Di strike wey di organized labour for Nigeria declare don take effect as dem bin announce am on Friday. Already...
Some Nigerians including ogbonge Nigerian activist Aisha Yesuf still dey protest di change of di old Nigerian national anthem wey...
Ireland, Spain and Norway wan recognise to Palestine as a state from 28 May, as dem call for oda kontris...
Teesside University for United Kingdom don stop di courses of some Nigerian students for di university and don order dem...
© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH