• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home Lifestyle Travel

Wahala don set as Australia sef wan follow Uk dey stop pipu from japaing and how e go take affect pipu plans

Sisi Eko by Sisi Eko
December 11, 2023
in Travel
0 0
0
0
SHARES
4
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

Australian government tok say dem go reduce di number of pipo wey dey come dia kontri by half within two years, for inside one new plan to fix di kontri “broken” immigration system.

Di government say dem go cut di yearly intake to 250,000 – e go dey roughly in line wit pre-pandemic levels – by June 2025.

Dem go also tighten visa rules for international students and low-skilled workers under di new plan.

Migration don climb to record levels for Australia, and e don add pressure to housing and infrastructure wahala.

But shortage of skilled workers still dey, and di kontri dey struggle to attract dem.

Di Home Affairs Minister Clare O’Neil as e dey unveil di new 10-year immigration strategy for one media briefing on Monday, tok say di previous government no try for di migration system as den leave am “in shambles.”

One review dem carry out earlier dis year show say di system dey “badly broken” – unnecessarily complex, slow and inefficient – and e dey in need of “major reform”.

A record 510,000 pipo enta Australia within January to June 2023, but di minister tok say her government go “bring numbers back under control” and reduce di annual migration intake by around 50%.

Among di new measures na tougher minimum English-language requirements for international students.

Plus more scrutiny for pipo wey dey apply for a second visa – dem must prove say any further study go advance dia academic aspirations or dia careers.

About 650,000 foreign students dey for Australia, many of dem dey on dia second visa, according to official data.

Dem don also improve di visa pathways for migrants wit “specialist” or “essential” skills – like highly-skilled tech workers or care workers – to offer better prospects of permanent residency.

Di new policies go attract more of di workers Australia need and help reduce di risk of exploitation for those wey dey live, work and study for di kontri, Ms O’Neil tok.

Opposition migration tok-tok pesin Dan Tehan tok say di government bin dey too slow to adjust migration policies wey dey designed to help Australia recover from di pandemic.

Di horse don escape wen e come to migration mata and di government no say dem no fit catch am only but dem no fit find am,” e tok for weekend.

Di Labor government popularity don go down since dia election last year, and in recent weeks, dem don dey under pressure from some quarters to temporarily reduce migration to help relax Australia housing crisis.

However odas like di Business Council of Australia, tok say dem dey use migrants as scapegoat for lack of investment in affordable housing and many years of poor housing policy.

D things wey u need sabi about newscaster Aisha Bello wey just kpai

Tags: Australia
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

Travel

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024
Travel

UK university, Home Office order Nigerian students wey no fit pay dia school fees to leave di UK

May 22, 2024
Travel

How pesin die, odas injure inside flight wey enta turbulence and suddenly drop for air

May 21, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version