• Login
ilenkogossipparrot
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
  • Home
  • Politics
  • World
  • Entertainment
    • All
    • Sports
    created by photogrid

    Ice Sleek, Rema looklike don finally surface

    Davido react afta Wizkid drag fellow celebrities

    WETIN MAKE ICESLEEK DROP THIS NEW GBEDU “NO GREE”

    ICESLEEK AKA INDUSTRY BABY DON RELEASE NEW JAM “NO GREE”

    Why America wan ban TikTok plus oda kontries wey don ban or dey eye am

    How Super Eagles of Nigeria reach Afcon final afta ten years of no show

  • Business
No Result
View All Result
ilenkogossipparrot
No Result
View All Result
Home News Politics

Mosque don fall yakata for Kaduna (Video)

Sisi Eko by Sisi Eko
August 12, 2023
in Politics
0 0
0
0
SHARES
11
VIEWS
Share on FacebookShare on TwitterShare on whatsapp

For one news, d sad incident wey happen for city of Zaria, Kaduna state don kill eight people.

8 don die, 7 injure as Zaria Central Mosque fall ontop people wey dey pray

Chanels TV don confirm d kyn development for saturday mormor August 12, and dem con tok say seven oda people injure as d mosque fall for Zaria local government area of kaduna state for friday, August 11.

D report from channels TV carry video com as dem share am for twitter on saturday.

Make una see video fo down as eight people don kpai;

Kaduna state Governor Uba Sani don tok concerning d mata

Hin been address d mata for hin Facebook page on Saturday morning dey console d family of people wey die and those ones wey injure

Na so he take write am;

“I Dey very sad for d bad thing wey happen for Zaria central mosque for Kaduna state. My heart dey go to families of people wey die and those wey injure coz of d mosque wey fall for Zaria central. I wan give my sincere apology to emir of Zazzau, his royal highness amb. Ahmed Nuhu Bamalli and d whole Muslim community for d deaths wey happen. Make Allah forgive the bad things of those wey don die and grant dem Jannatul Firdaus”

“D kaduna state government go epp those wey d thing affect. We go con check wetin cause d kyn wahala”

Congrats to Actor Ifeanyi Kalu and hin wife

Tags: KADUNA STATENEMA
Sisi Eko

Sisi Eko

Related Posts

Politics

Ireland, Norway, and Spain to recognise Palestinian as state

May 22, 2024
People

Di Ghana 2024 elections registration wey dey target 623,000 new voters

May 9, 2024
People

New constitution dey threaten election of President Faure Gnassingbé wey im family don rule Togo for over 57 years

April 29, 2024
Facebook Twitter Youtube Instagram
ilenkogossipparrot

We provide you with the latest breaking news and videos straight from the entertainment industry.

Follow Us

Category

  • News
  • Entertainment
  • Music

Recent News

Hunter Biden: US president Joe Biden only surviving son go go jail?

June 12, 2024

New minimum wage and oda highlights of Tinubu Democracy Day speech

June 12, 2024

Push for six-year single term for president, govnors – wetin lawmakers wan achieve

June 11, 2024

Plane wey carry Malawi vice president don miss

June 11, 2024

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Welcome Back!

Login to your account below

Forgotten Password?

Retrieve your password

Please enter your username or email address to reset your password.

Log In

Add New Playlist

No Result
View All Result
  • Home
  • News
  • Politics
  • Business
  • Entertainment

© ILENKOGOSSIPPARROT 2023
POWERED BY KING TECH

Are you sure want to unlock this post?
Unlock left : 0
Are you sure want to cancel subscription?
Go to mobile version